- Lyrics
- Album list
Chuddy K
-
Slow Slow
It's Chuddy K Slow slow Hey, oh! oh! oh! Hey, oh! oh! oh!
She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbo o, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce) Wa ja mi si girl I really like wetin I dey see E be like say I shake some Hennessey And I know that you can see say you dey make me lose my mind Girl if you don't mind I wanna make you be my boo, be my boo Girl I know I go make you satisfied Girl na you be the one wey I give all my time And I give all my cash Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga Ask me for cash and I go give you
She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbo o, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce) I really don't know so much about you Find more lyrics at ※ Mojim.com But I know send anybody but you I get this vacuum in my heart Which still no one to fill but you? Nwaoma you know I love you so much And I wanna spend my whole life loving you Girl na you be the one wey I give all my time And I give all my cash Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga Ask me for cash and I go give you
She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbo o, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce) (baby wa o, ma ja mi laya, wad a mi lohun Wa gbe mi saya) (2ce)
She dey make me kolo, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know She dey make me fagbo o, I dey beg her for more She dey kill me slow slow, I love you I no know Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
-
|