Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Terry Apala > Miscellaneous > Mgbor

Terry Apala



Lyrics
Album list

Terry Apala

Mgbor

Yo mehnn
Terry Apala ni
We love Benie Macaulay
You dey hear me?
Nelson Jack Music ni
Nelson Jack Music

Won ya were, won ya were
T'on ba ti gbo orin mi
Won ya were, won ya were
T'on ba ti gbo ilu mi
Won ya were, won ya were
If them don hear my name
Won ya were, won ya were
If them don hear my song

I try, I try to make sure say I different from them
They come reply me say wetin I dey do no make sense
If you fit try am; come do wetin I dey do t'o ba to be
Them think it's easy,
Join me t'o ba to be; if you join me, o ma ba mi n'be
People wey try am, won ba mi n'be
They say me I stretch, won ti ka n'le, yea yea
They see me, they follow
Those wey no see me carry Apollo
Na my song them dey sing oh; them no get choice
Na me them go follow

Them don talk say me I no calm down- Mgbor?
Some don talk say I no get sound- Mgbor?
But them no know say am on a low key- Mgbor?
Them don talk say I no get jam- Mgbor?

Won ya were, won ya were
T'on ba ti gbo orin mi
Won ya were, won ya were
Find more lyrics at ※ Mojim.com
T'on ba ti gbo ilu mi
Won ya were, won ya were
If them don hear my name
Won ya were, won ya were
If them don hear my song

Am on my grind, I no get problem
But if you see me as person wey dey give you problem
Go your own way, make I go my own way, no problem
I dey tell you my mind, biko, I no want problem
Brother, I be your friend; if you no send me, I no send you
Is it because I dey drive Benz? Seh na me say make you go buy Beatle?
You don't know what am facing; you don't know what I've been through
No do anyhow; if you no cool down, I go use my pistol

Them don talk say me I no calm down- Mgbor?
Some don talk say I no get sound- Mgbor?
But them no know say am on a low key- Mgbor?
Them don talk say I no get jam- Mgbor?

Won ya were, won ya were
T'on ba ti gbo orin mi
Won ya were, won ya were
T'on ba ti gbo ilu mi
Won ya were, won ya were
If them don hear my name
Won ya were, won ya were
If them don hear my song

Them don talk say me I no calm down
Some don talk say I no get sound
But them no know say am on a low key- Mgbor?
Them don talk say I no get jam