- Lyrics
- Album list
Sunny Neji
-
Ojoro, Ft Shola Majeed
ojoro x3 ojoro eh ojoro ojoro everytime i call your number eh you nor dey answer eh your phone go ring forever eh your love dey make me tire eh nor quench my fire eh na u be my live wire eh baby nor dey do me o(ojoro) x3 baby nor dey do me eh (ojoro) x3 you dey abuja you say u dey sokoto (ojoro) nor dey do me o (ojoro) x2 your wayo don too much o (ojoro) na why you dey do me so (ojoro) nor dey do me (ojoro) the thing wey you do nor good o my heart nor be wood o your love be like food o to my body abeg make i see your face o come to my place o make we settle the case eh baby nor dey do me o (ojoro) x3 u dey abuja u say u dey sokoto (ojoro) nor dey do me oo (ojoro) x2 i don dey try try try try try to make you understand the way i feel i nor know why why why why Find more lyrics at ※ Mojim.com why u dey do me so eh o o im trying to make u see what u mean to me is more than gold i need for you to know my feeling for you is untold if you would give me a chance and let me show u what i mean you and i together we'll go to many places you've never seen abegi nor dey do me o (ojoro) x3 im down on my knees begging you please nor dey do me (ojoro) baby nor dey do me eh x3 you dey abuja you say u dey sokoto every little thing you do makes me fall in love with you and i dunno why you treat me so i dunno what to do every little thing you do makes me fall in love with you but i dunno why you treat me so i dunno what to do im like a foool for you my love is always true i'll give anything i'll do anything to be with you forever ooh forever ooh forever ooooh baby nor dey do me x3
-
|