- 歌詞
- アルバムリスト
Rudeboy
-
Call Heaven
Make somebody please call heaven. Make I tell my mama say, e don happen eh eh. Oh Papa, na that levels eh ya. Wey I promise you say, e no go happen if to say una dey for everything wey dey happen today e for be say, we no go misbehave もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com all man go dey concentrate where ever you are we no be who we are cos if to say una dey for everything wey dey happen today e for be say una go intervene cos right now everything na pain see your children dey misbehave see the fans all of them dey shake
-
|