- 歌詞
- アルバムリスト
Paul Chisom
-
Na You
Aha i no no wetin i for do without God just ask ur neighbour wetin i for do without God or ask somebody wetin i for do without God Imagine dat Jesus didn't die Aha uuuuhhhu Na u oh oh only u.Na u i no ooooo nah only u Eyeahhhhaa R.C.G.C are u ready... Baba na u love gi dikwa egwu wen i tink abt the things u do u love dey make me dey follow u (Repeat solo1) see. because everything nah u Everything i do もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com nah u when I wan enjoy nah u even wen I cry nah u see wen i fall yakata nah u wen i stand gidigba nah u kedikere dikeke nah u(2×) 'I cnt live i cnt b without u— Sammy Baba nah u biko nah only u ewo ewo(2×) solo: without u i dont no wetin i go fit do ooo without u i go be like mansion with no roof ooo And without u i go b like bride wey no gt any groom ooo without u i for don mad i for turn mumu ooo i cnt live i cnt b without u i cnt slip cnt wake without u i cnt live i cnt b without u i cannot sleep i cannot wake without u
-
|