- 歌詞
- アルバムリスト
- 歌手の紹介
Simi (singer)( Simisola Bolatito Ogunleye )
-
Aimasiko
Pararararara, pararararara, tah ah, eh
You dey work oh, you dey pray eh You dey push o, everyday You dey try oh, no be play eh But your hustle never pay eh
And you think say God no dey for your side And you want to find another way to prosper You think say God no just get your time Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se
Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
You dey wait for your lover, you want to marry You dey vex oh, time don dey go, you say why me o You dey ask oh, for bouncing baby, you say father please no forget oh Blessing follow me oh
You think say God no dey for your side もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com And you want to find another way to prosper You think say God no just get your time Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se
Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa
Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa ma wa Oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa Moni oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, Ola mi lowo Oluwa lo wa
Gbogbo ebi mi lowo Oluwa Ara ile mi lowo Oluwa Ife oko mi lowo Oluwa lo wa
Ani oro mi lowo Oluwa lo wa lowo Oluwa lowo Oluwa lo wa
-
|