- 歌詞
- アルバムリスト
- 歌手の紹介
Falz( Folarin Falana )
-
How Far
Falz feat. Sir Dauda
Someone told me long ago say life go better. Still we dey under the weather So someone tell me how far This is 1960 we Don dey wake even now self we still dey the matter. How far. I beg tell me how far.
wild life we here just be somehow Why some people no fit get food when dey want chow. yet some people fill am jets for their compound. もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com Why that money no fit come around. So when I need me sofa let me have some on Ground. Why children no fit go school Why are they on sound. Why they no fit full fill their dreams like they feel like to. And this rate of poverty lochi hiatu. (How far) Them say oil dey wo kia lodjor. Otali sey dem wise pass Solomon. Them miss manage everything ok ed a wu mu. Giant of Africa Oshewalugu. Poor man they hustle he dey fine work
-
|