- 歌詞
- アルバムリスト
M
-
How Long
Chinedu dey work since morning for Alaba Get wife, 2 pikin, one still dey for oven E still get dream, so much to do...
Bolanle, na since 4 she commot To go mile 12 to buy things to sell oh Under the rain, under the sun...
Abubakar na Bureau de Change E dey buy gold and e dey sell gold Anything to sell, just to survive...
Mumu get trailer for road oh E no get e break oh Na so, dem manage am Dem match am, put am for road oh
As e reach road, e spoil. Trailer fail break. E come dey roll E come dey roll E come dey roll Gbosa!!! もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com
How long e go take, How long e go be, Before we go learn How to change?
How long e go take, How long e go be, Before we go learn How to change?
Nigeria na wa oh Africa na wa oh How long e go take? How long e go take?
How long e go take, How long e go be, Before we go learn How to change?
-
|